@Admin2
we dey here o! i was actually lafing reading tru how u guyz started.The one wey wan make me

na d one wey oga phronesis post(i guess he has already learnt neva to giveup hope on anything)
The beginning of everything is always like that.A new born baby must crawl before walking and not d opposite.
Thank God say d house is now on faya and i go continue to dey drop more bomb cos I love dis forum pass anything,d must funny thing is dat,i ve an account at,Nairaland and facebook but i dnt visit them like this,i even stay awake midnite wen u guyz are already sleeping,luking for who to chart with.the worst be say,i they even post comment here wen i dey 4 church...
Oya! make we burn rubber jareee!
Nothing they happen.