|
collinsreal
|
 |
« on: August 16, 2010, 16:40:04 PM » |
|
I saw a dude say \"wetin lawyers dey do sef?\" hmm,lol
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #1 on: August 16, 2010, 16:50:23 PM » |
|
lawyers dey lie naa!! abi to lie no b work?? Lol
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #2 on: August 16, 2010, 22:54:12 PM » |
|
I jst saw a sticker wif dis massage n de 1st tin dat came 2 my mind was definitely "dem dey lie". Dem go lie saytey innocent man go plead guilty.
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #3 on: August 17, 2010, 01:16:27 AM » |
|
get these notion lawyers are not liars and it just depends on the way your argue case
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #4 on: August 17, 2010, 13:40:07 PM » |
|
Thanks
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #5 on: August 17, 2010, 16:03:27 PM » |
|
law na d profession wey u go lie or tell truth to get paid...hmmm! eazy cash...
|
|
|
|
« Last Edit: August 17, 2010, 16:08:18 PM by ejibond »
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #6 on: August 18, 2010, 02:54:21 AM » |
|
law is not about lying but about defending and convincing people.
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
Viva La Walter
Countdown to the dawn of new era...
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 31
|
 |
« Reply #7 on: August 30, 2010, 13:34:51 PM » |
|
law is not about lying but about defending and convincing people.
GBAM!!! Seconded but i wil b bak wit more proof 2prove dat lawyers are nt liars..stay tuned! lol!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Viva Forever!!!
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #8 on: August 30, 2010, 13:53:47 PM » |
|
Thanks bro.not yet in the legal study ,but i could bring a few proofs if i have any.just sent a *call me back* to u .. CHEERS!
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Viva La Walter
Countdown to the dawn of new era...
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 31
|
 |
« Reply #9 on: August 30, 2010, 15:27:53 PM » |
|
lol!!! Hope its nt plz send me credit? Lmao!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Viva Forever!!!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #10 on: August 31, 2010, 12:57:50 PM » |
|
@Adim2 yeah and in order to convince pipo dey have 2 lie 2 defend their client if he's guilty and if d opponent lawyer has no solid proof against d accused person 2 show he's guilty,d accused goes free while d accuser loses d case..it's a simple truth,no twisting dey am..lol
less i 4get,my aunt is a professional lawyer,so i know a bit about them...lol
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #11 on: August 31, 2010, 13:25:21 PM » |
|
Dd
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #12 on: August 31, 2010, 16:18:51 PM » |
|
na wetin be Dd??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #13 on: September 01, 2010, 14:14:11 PM » |
|
Nemo casua judex(u shouldn\'t be a judge on oneself).neva get time,i go bring correct proofs 4 u
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #14 on: September 01, 2010, 15:07:09 PM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #15 on: September 01, 2010, 15:18:03 PM » |
|
I don throw challenge to all d law students wey dis forum...lol.. hope say una dey up to d task!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #16 on: September 05, 2010, 15:41:58 PM » |
|
chai! all of dem don run away...lol
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #17 on: September 05, 2010, 19:48:17 PM » |
|
chai!!!
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #18 on: September 05, 2010, 22:04:44 PM » |
|
Battle neva finish.i dey come
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #19 on: September 05, 2010, 22:25:47 PM » |
|
ok!! we dey wait u...
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|