Mike
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 186
|
 |
« Reply #200 on: August 15, 2010, 22:14:27 PM » |
|
Lol.
|
|
|
|
|
Logged
|
Since God is the king of the universe then I am the prince of the universe. HERO!!!
|
|
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #201 on: August 15, 2010, 22:58:31 PM » |
|
@ejibond..no mind me na over joy...but help me tell those ones who dey discourage person with there wrong info may dem hold there own first .............abeg..na only the thing that we make me misyarn be dat ...Thanks brooooooooooooooo...................1 love..........gudnite
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Prince Justice
I AM A CHOSEN, chosen is blessed
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 458
Seek God First, and evry oda tin shal follow
|
 |
« Reply #202 on: August 16, 2010, 07:10:44 AM » |
|
Yet to see the cut-off
|
|
|
|
|
Logged
|
Remember one day you will leave this world,where will your final & enternal destination be?
Heaven or Hell? >The choice is yours<
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #203 on: August 16, 2010, 07:50:24 AM » |
|
Lol!! @Endy ok bro!! but try ignore dere negative post abt jamb and believe in d admision wey our faithful GOD don give us...and pls make u reduce ur overjoy oooo!! cos i rememba wen me 2 dey over rejoice wen i c my admision i no gree eat food,na im my mama say if i no limit d overjoy she go call boiz make dem flog out d overjoy from me..i con ask her why,she tell me say abi i no know say overjoy dey kill or cos mental disorder....abeg reduce am oooo so dat we go dey alive and healthy to accept our admision.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #204 on: August 16, 2010, 10:40:54 AM » |
|
LOL...YOU too much bro...I feel that...Roar.........roar...........roar.............roar............unn we come............
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #205 on: August 18, 2010, 18:29:27 PM » |
|
Jamb gives universities deadline till the 2nd week of october to release their admission status or take drastic actions.make una read today\'s sun newspaper for further info
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Harry.henry
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 7
|
 |
« Reply #206 on: August 20, 2010, 11:13:13 AM » |
|
I no just understand all dis., i got an average of 191. and applied 4 Material Metallurgical Engg which always cut less than 180, but nothing 4 me yet.. -How could UNN release list without cutoff mark as usual? -why didnt JAMB release UNILAG admiss List d same way dey did with UNN if they r truly in charge of all admiss dis year? -what is the faith of students who got a good mark but hvn't got admiss yet, since there is no cutoff mark to reason with? -how could UNN not show any sign of admission yet in any of their site? WHAT IS REALY HAPPENING?
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
mekusdiba
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 15
Cool, nice and o.k
|
 |
« Reply #207 on: August 21, 2010, 17:16:57 PM » |
|
hmm *himm*
|
|
|
|
|
Logged
|
It not possible to see an empty sack standing on its own; God is my strenght.
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #208 on: August 23, 2010, 09:09:46 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #209 on: August 23, 2010, 12:04:10 PM » |
|
Heard frm a dude that unn has released cut-off mark
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Prince Justice
I AM A CHOSEN, chosen is blessed
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 458
Seek God First, and evry oda tin shal follow
|
 |
« Reply #210 on: August 23, 2010, 12:13:28 PM » |
|
My aunt over d weeken told me 288 is cut-off 4 med/surg, any1 wit similar info?
|
|
|
|
|
Logged
|
Remember one day you will leave this world,where will your final & enternal destination be?
Heaven or Hell? >The choice is yours<
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #211 on: August 23, 2010, 14:14:44 PM » |
|
Abeg na where faculty of law dey, Nsukka or Enugu
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #212 on: August 23, 2010, 15:45:31 PM » |
|
@Emperor5c law dey for Enugu
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
|
|
|