pweetysmartydizzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 3
|
 |
« on: May 05, 2010, 21:45:42 PM » |
|
Na wa 4 dis boyz o.dey jst dey do lyk say na dem sabi d whole topics 4 legal system n method.dis their over-sabi attitude is too much.dey will jst b quotin all d cases n feelin lyk lawyers.evn dose dat ar cald 2 d bar dnt behave lyk dem.we,ladies ar nt jealous but if dey claim 2 knw it all den y ar dey in d university.mttcheew.let's wait till afta 1st semester exam weda dis their "i knw it all" attitude wont end.talk about I.G.G.(INITIAL GRA GRA).
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #1 on: May 05, 2010, 22:45:59 PM » |
|
Hehe,i like a determined and serious character.thats good of them
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
phronesis
I know who I am
Administrator
Award Winning Member
   
Karma: 5
Offline
Gender: 
Posts: 1302
God bless Nigeria!
|
 |
« Reply #2 on: May 06, 2010, 06:08:11 AM » |
|
Welcome pweetysmartydizzy!
|
|
|
|
|
Logged
|
There is a point in your life where everything can change or stay the same... it's called a "decision"
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #3 on: May 06, 2010, 07:20:54 AM » |
|
buhahahaha! i love those boys,they are really determined,i hope say WANDO dey among them oh! at poster,this ur name sef na wa oooooh! Oga phronesis! u try wella for calling dat name perfectly well,i don almost bite my tongue trying to call dat name 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #4 on: May 06, 2010, 13:26:47 PM » |
|
>pweetysmartdizzy hope u r not jealous. Lol
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #5 on: May 07, 2010, 08:44:33 AM » |
|
LWKM!! Na so e dey start 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #6 on: May 07, 2010, 08:48:32 AM » |
|
>pweetysmartdizzy hope u r not jealous. Lol
Wando,you no call dat name well.... if u no sabi call am,make u meet oga make he teach you...LWKM!! 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #7 on: May 07, 2010, 19:07:36 PM » |
|
Ejibond,u better start reading.i just started with a book known as mastery in literature
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #8 on: May 07, 2010, 19:16:41 PM » |
|
I wan score 15/15 for literature.i dey vex,na esut preparations and lecture reduce my jamb reading and score ,to be candid ,if i had thorough revision without esut interruption.i would have scored upto 280.i didn't have any jamb textbook three weeks to exam but still scored 261.i am determined.all my failure to prepare and have intensive study,i will vent and put correction in my putme for law,i want to get my complete jamb text book becos i am targeting 350 in unn putme,i am upset about my jamb score,i ill vent a holy anger on dis putme.i still don't have eng,c.r.k and govt.just hope i get them next week becos unn may bring their putme by july.pray for me oh! THANKS D;
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #9 on: May 07, 2010, 19:18:32 PM » |
|
My 261 is too low but i know the God i'm serving is capacable above all things
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
pweetysmartydizzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 3
|
 |
« Reply #10 on: May 08, 2010, 08:36:13 AM » |
|
Jealous ke.am nt o.WANDO doesnt evn talk in class so he's nt evn amng dem.lol
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #11 on: May 08, 2010, 14:23:35 PM » |
|
Jealous ke.am nt o.WANDO doesnt evn talk in class so he's nt evn amng dem.lol
buhahahaha! dis gurl don scarter wando finish so,u even know wando for class??....how interesting!! e bi like say u be yoruba gurl? cos i don see am for ur post  Make i use dis opportunity to wellicome u to our great world,d world of great lions and lions to be.
|
|
|
|
« Last Edit: May 08, 2010, 14:39:19 PM by ejibond »
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #12 on: May 08, 2010, 14:45:18 PM » |
|
Ejibond,u better start reading.i just started with a book known as mastery in literature
 Read waiting??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #13 on: May 08, 2010, 16:17:56 PM » |
|
Prepare for pume,i read a little for utme and still had 261 without help from any man.me sef,i want to fire this putme @ all cyclinders.
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #14 on: May 08, 2010, 17:39:39 PM » |
|
@collinsreal Nice!! thanx for d advice but u suppose trust me na. anyway,i need wan small but big help from u, but first,shey u dey use fone browser or system?? abeg,e dey very important.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #15 on: May 08, 2010, 20:06:47 PM » |
|
Why u wan know?
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #16 on: May 08, 2010, 20:38:48 PM » |
|
chei!! so if u be doctor and i come ur hospital for treatment u go dey ask me why i sick abi??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #17 on: May 08, 2010, 21:28:46 PM » |
|
Lol,i am usin both phone browser and computer
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #18 on: May 08, 2010, 21:35:03 PM » |
|
Ehen! na now u come..
check ur PM
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #19 on: May 09, 2010, 15:29:39 PM » |
|
Send the scratch card numbers,okay. @ejibond.. Where is wando,i need his help concerning admission for law or is he too busy with exams
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
|
|