ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #60 on: September 03, 2010, 14:46:30 PM » |
|
@Baron u have 2 wait till cut off is released...
@Endy u have 2 cool it down....shey na bcos u don c ur name 4 jamb admision list na im make u dey laf those wey neva c dere names?? hope say u neva 4get so soon all d promises wey u dey do to Baba God wen u neva get admission,now u don c ur name 4 JAMB admision list u con begin laf those wey neva c dere names....well,as u dey laf dem,make u no 4get say unn neva release d main list yet(whch is d final)so, i go advice u make u neva begin put God 4 corner or laf anybody until u c ur name 4 unn admision list...
less i 4get,collinsreal too don c im own name and a law stdent 4 dat mata, so neva begin laf dguy yet cos u no fit compare ur course to im own....GOD BLESS UNNFORUM!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #61 on: September 03, 2010, 16:15:13 PM » |
|
My gUy point of corrention...i no laf anybody and if u are ready to laf someone better say it to them directly..done use through my comment to laf anyone one that have not yet see there admission status...what am saying is that dem should not give up yet..supplementary list we soon be out..so do u see any reason of laf some here...abeg no prove me wrong...brother...one love
Note:if the admission for jamb is not real,they would have done something about it before now...so stop giving yourself unnecessary believe..as for me i am off to unn...so i don't no about u if u are not yet fulling believe the admission.......
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #62 on: September 03, 2010, 18:00:25 PM » |
|
Ok! maybe i didn't get what u meant by "GUY U NEVA GET ADMISION...SO NA ME WAN COOL DOWN OR YOU..." and ur last statement which carries a "LOL" Anyway,it's not a big deal so lets 4get it since u've made it clear.... Less i 4get,i neva said d admission frm jamb is not real but u knw say any celebration with out drinks neva complete naa until dere is enuf drink to serve evrybody round...so d list wey unn wan release na im go serve as d drink na....hope say u get me now? 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #63 on: September 03, 2010, 20:02:42 PM » |
|
yea..lol..NA COMMON WORD..I NO TAKE AM LAF ANYBODY...I NO SAY THE WORD MEAN LAF AT LOUD...BUT I NO TAKE AM LAF ANYONE...IS OUT OF MY EXCITEMENT...I BELIEVE YOU UNDERSTAND....BRO..Regarding the jamb admission status..a friend of main, her sister got admission in esut the name was first release on jamb website then later release by the skool...so no be only dat UI Did the same thing UNILAG ALSO...So i don't think UNN Own we be different....if it happen to be.. well no prob...God also have a reason for that...na so..anyway take care and let wait and see the nest step...but as for me am rest assure of the admission...so let Roar......Roar...........Roarrrrrrr..............Roarrrrrrrrr....continuously on till the final day..Brooooo
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #64 on: September 03, 2010, 21:10:17 PM » |
|
Lol...u just make me burst out of lafta...ok bro! i undastand u wella...but as u dey roar so, make u no 4get remain enuf saliva wey u go take roar during dat day ooo!! cos i no go like when e reach dat day u go con say throat don dry oooo!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #65 on: September 04, 2010, 11:10:00 AM » |
|
u are mouthed..bRO .abeg u dey Facebook..give me ur id may i add u..so that i go no u..incase we see that day...because am coming with alot of good...
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #66 on: September 04, 2010, 12:24:52 PM » |
|
My facebook account,search collins chidili
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #67 on: September 04, 2010, 12:51:53 PM » |
|
Okay..U ARE A GREAT MAN...GREAT LION OF ALL DEN..Roar............Roar........UNN WE COME..BRO
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Baron
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 25
|
 |
« Reply #68 on: September 04, 2010, 12:54:30 PM » |
|
@ collins na unn na him u dey skool?
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
ENDY
|
 |
« Reply #69 on: September 04, 2010, 12:57:18 PM » |
|
my..guy ..u don already sampo ur course for your profile for facebook...bro u dey vex...i like ur way....
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #70 on: September 06, 2010, 17:11:56 PM » |
|
i dey feel una... una facebook profile tight finish...
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #71 on: September 29, 2010, 20:16:48 PM » |
|
At last i got it,d cut-off is 274
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #72 on: September 30, 2010, 13:49:07 PM » |
|
Hw una dey? hop say una don dey arrainge una document 4 registration? as 4 me na only 2 remain n i must get dem nxt week.
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #73 on: September 30, 2010, 14:28:44 PM » |
|
Which 1 be d 2 wey remain?? U don get letter of reference.
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #74 on: September 30, 2010, 17:01:32 PM » |
|
Na my sworn declaration of age n jamb original result. letter of reference i hear say na 4 unn portal u go print dat 1 after u don pay ur acceptance fee
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #75 on: September 30, 2010, 19:25:54 PM » |
|
@Emperor5c
what of CERTIFICATE OF ORIGIN?
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #76 on: October 01, 2010, 23:24:14 PM » |
|
Dat 1 is done n dusted!!
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
dynaflex
wise say
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 232
U NO FIT B ME, I NO FIT B U. B UR SLF, I B MY SLF
|
 |
« Reply #77 on: October 02, 2010, 00:03:30 AM » |
|
thats great...@Emperor5c
|
|
|
|
|
Logged
|
do not allow the fear of failing stop you from starting.
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #78 on: October 02, 2010, 05:57:04 AM » |
|
Pls,hw do they do certificate of origin
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Emperor5c
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 212
|
 |
« Reply #79 on: October 02, 2010, 08:42:00 AM » |
|
Go 2 ur state laision office wit 2 passport n ask 4 state of origin certificate n u will be issued 1 dat's after u must hav filled a form.
|
|
|
|
|
Logged
|
>>>I'm a space bound rocket<<<
|
|
|
|
|
|