ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« on: May 02, 2010, 03:27:13 AM » |
|
I they always see upto 30 users online but una dey hardly post...abi shey una prefer to read oda pples post than for pple to read una own?? Abeg! who no undastand pidgin for here make i translate 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
Amy N
Let's crawl back to love
Sr. Member
  
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 271
|
 |
« Reply #1 on: May 02, 2010, 07:14:03 AM » |
|
Ejibond no b evrytym person go dey n d mood 2 post nd other times network fit b problem
|
|
|
|
|
Logged
|
If u can visualize it,u can actualise it.
|
|
|
|
collinsreal
|
 |
« Reply #2 on: May 02, 2010, 09:20:13 AM » |
|
Hehe 
|
|
|
|
|
Logged
|
I no send anybody.I ONLY FEAR GOD!
|
|
|
Greatchris
Destined for greatness
Jr. Member

Karma: 0
Offline
Posts: 52
Great minds discuss ideas, good minds discuss events, while small minds discuss other people
|
 |
« Reply #3 on: May 02, 2010, 14:17:13 PM » |
|
@eji which level, se na compulsory 2 post. Na topic wey concern person or d wey person av say na d topic him go post. At time i might nt av anytin to contribute, den shud i jst post nonsense. Guy no bi so. I luv u @ eji
|
|
|
|
|
Logged
|
One of the steps to greatness is to dare the impossible
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #4 on: May 02, 2010, 16:35:51 PM » |
|
It's better not to post than to post useless things here. U consider the bandwidth comsumed per day...Admins,na una go sabi pass!
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #5 on: May 02, 2010, 20:13:08 PM » |
|
It's beta not to post and getting this forum boring than to post and getting it rocking,which one?? shey dis site different from odas(e.g fb,twit,nairal etc) wey bandwidth go finish abi na consume u cal am sef 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #6 on: May 02, 2010, 20:20:01 PM » |
|
Ejibond no b evrytym person go dey n d mood 2 post nd other times network fit b problem
true talk shaa!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #7 on: May 02, 2010, 20:22:16 PM » |
|
Hehe  Nothing do you jaree!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #8 on: May 02, 2010, 20:30:53 PM » |
|
@eji which level, se na compulsory 2 post. Na topic wey concern person or d wey person av say na d topic him go post. At time i might nt av anytin to contribute, den shud i jst post nonsense. Guy no bi so. I luv u @ eji
My broda,i undastand you wella and love you die (but no fit marry you) but i want make you try visit ur sku to be forum( www.unilagforum.com) then you go undastand me wella.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ugo banks
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Posts: 347
I.C.O.N....BE WISE AND THINK RIGHT.
|
 |
« Reply #9 on: May 03, 2010, 10:04:31 AM » |
|
i agree to an extent with eji...we should be more aggressive in our posting so that all the visitors in our forum will see us as a family that respects our forum and not some boring forum where everyone is just an onlooker and only a few make things happen....no bi say una go come dey post anything o!!!...but i trust una coz all of us be lions and lionesses..
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Greatchris
Destined for greatness
Jr. Member

Karma: 0
Offline
Posts: 52
Great minds discuss ideas, good minds discuss events, while small minds discuss other people
|
 |
« Reply #10 on: May 03, 2010, 10:54:31 AM » |
|
My broda,i undastand you wella and love you die (but no fit marry you) but i want make you try visit ur sku to be forum( www.unilagforum.com) then you go undastand me wella. guy na true o dt forum dry like gun powder, notin dey happen there at all. Abeg make ona self dey try visit n post smtins there.
|
|
|
|
|
Logged
|
One of the steps to greatness is to dare the impossible
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #11 on: May 04, 2010, 18:27:25 PM » |
|
i agree to an extent with eji...we should be more aggressive in our posting so that all the visitors in our forum will see us as a family that respects our forum and not some boring forum where everyone is just an onlooker and only a few make things happen....no bi say una go come dey post anything o!!!...but i trust una coz all of us be lions and lionesses..
Thank you my broda...I believe we all are matured and we shud post maturely. If we all start getting in the mood of having nothing to post when topics are being updated daily,this place will be like a desert and it will discourage our chances of having new members.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #12 on: May 04, 2010, 18:36:09 PM » |
|
guy na true o dt forum dry like gun powder, notin dey happen there at all. Abeg make ona self dey try visit n post smtins there.
Not until i see new topics,posts and members online cos i can't be posting and replying to my post...if we all carry our sef there,i see no sense in it cos na wetin we dey do here na im we go do there..The members of that site shud work on getting it rocking then we unn forumites can then go there and gain from them.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|