I don sidon think am wella na im i say make we Naija pple introduce our own abbreviatios into the world instead of using oyinbo own, like LOL,OMG,LMAO,OYO e.t.c
Pidgin Abbreviations and their meaning:
LWKM-Laugh Wan Kill Me
INFS-I No Fit Shout
UTM-U Too Much
WLS-Which Levels
SMITH-See Madness In The House.
NUS-Na U Sabi
ITK-I Too Know
UTK-U Too Know
UTF-U Too Funny
NDU-Nothing Do U
NLT-No Long Thing
UTV-U Too Vex
MIPJ-Make I Pass Jaree
NDH-Nothing Dey Happen
MUMUS-Make U Mind Ur Self
Una fit add more to them....