ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #40 on: May 02, 2010, 14:00:09 PM » |
|
@AmyN Na the latest wey dayco teach me na!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #41 on: May 02, 2010, 16:47:28 PM » |
|
@AmyN Na the latest wey dayco teach me na!!
Amy God no just mind Eji,em Wnt put sand for we garri....Eji wetyn concern u 4 my grting Amy na...Abi na so u dey do ur own abeg lev us jare.lol.
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #42 on: May 02, 2010, 16:56:00 PM » |
|
@engr dayco Bros abeg nor vex i kno say 2 months ago wen u vex 4 Ghana u kill 3 pple, jst 2 weeks ago wen u vex 4 USA 13 pple die jst b patient them go giv u reasons. Jst jokin
My dear no jst worry cos ma annoyance 4 9ja we land go bring beta nd na 4 home em go start cos dem Oyibo talk say "Charity begins at home". For d reasn eegh,upto 150 people wey belong to this home go get admission dis year...Na DEMEDICO d Samunakar of Lafia talk am..But honestly eegh...I no jst lik as dem cari delete ma post oo..!
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #43 on: May 02, 2010, 17:06:21 PM » |
|
Ok na! buhahaha! maybe this na the latest way to t***t babe  thank u for teaching me...but i just hope say i no go get bursted wen i try am on anoda chic cos..... Abegi Eji me i no dey do dat kind thing oo....I no dey t***t babe oo...Bcos na child of God i be oo...Huuuughm! Eji no jst mak ma Amy sorry our Amy vex oo..I swear eegh...If she vex eegh...I go tro u slap over d ntrnet....! 
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #44 on: May 02, 2010, 18:48:25 PM » |
|
@Dayco,fine o!how u dey,hope fine sha
hehehe...Amy God Eegh,i dey kamkpe! U knw one thing wey dey mak me hapi? D thing be say any time i rmemba dis ur beautiful name Eegh, E dey swt me 4 belle....How evri body na?
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #45 on: May 02, 2010, 19:47:56 PM » |
|
I got a big bag of surprise today and it made me more than overjoyed that i almost.....the surprise came frm where una know. Abeg this na strictly confidential,so no ask me wetin be that oh! The only thing wey una fit know be say,i got a surprise package from where whom una know 
|
|
|
|
« Last Edit: May 02, 2010, 19:50:39 PM by ejibond »
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #46 on: May 03, 2010, 14:35:52 PM » |
|
Eji no jst confuse us 4 hre...Y u com post if u no wnt mak we knw na..? U dey put som pple in suspense oo...!
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #47 on: May 03, 2010, 14:37:56 PM » |
|
Me sef i don code am...No wahala bros cos half bread beta pass non!
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
Igwe M.O.P
The Chief
Global Moderator
Sr. Member
   
Karma: -1
Offline
Gender: 
Posts: 349
Knowledge Flows From The Man Who Knows...M.O.P
|
 |
« Reply #48 on: May 03, 2010, 15:41:08 PM » |
|
whom you are and how you are determines the level of attraction or distraction...
being male or female is not the issue but one's personality...
atuolu ofeke...
|
|
|
|
|
Logged
|
M.O.P...Man Of the Peolpe
|
|
|
F-GENESIS
Sr. Member
  
Karma: 1
Offline
Posts: 354
I AM UNIQUE!
|
 |
« Reply #49 on: May 06, 2010, 01:18:13 AM » |
|
Personality comes to play after familiarization. Here, i mean instantanous & continous distraction.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #50 on: May 21, 2010, 03:03:10 AM » |
|
Eji no jst confuse us 4 hre...Y u com post if u no wnt mak we knw na..? U dey put som pple in suspense oo...!
hahahaha!! na out of excitement make me post am...no suspense atall,na coding e need 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #51 on: May 21, 2010, 03:06:14 AM » |
|
Me sef i don code am...No wahala bros cos half bread beta pass non!
U sure say u don code am?? 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
MTNSTAFF
|
 |
« Reply #52 on: June 24, 2010, 01:15:35 AM » |
|
Dis distraction issue was infact a serious deliberation.. I dunno what sex distracts dmore.
Checkin it frm d fore...Who distracts d opposite sex. . Satan was a guy tho d gals are mostly subtle in d heart. . Satan distracted Eve. . Eve distracted Adam. Dis is a 50/50 distraction. But we can logicaly say d male distracts d female on most cases simply bcos satan was d fist to distract Eve...
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #53 on: July 18, 2010, 23:44:05 PM » |
|
Nice,but any evidence that Satan is a male?Hahahaha! U talk more like a spy.lol. Come oo,why una too dey block we cheats dem?
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #54 on: July 19, 2010, 04:46:28 AM » |
|
hahahaha! yes ooo! @mtnstaff we nid proof say satan na male ooo or abi shey u dey illusinate am??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Amaefule Chimezie
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 150
|
 |
« Reply #55 on: January 02, 2011, 12:40:04 PM » |
|
statistically d male.dis is bcus most guyz would go after evrytn with a v.
|
|
|
|
|
Logged
|
***mexy***
|
|
|
|
|
|