phronesis
I know who I am
Administrator
Award Winning Member
   
Karma: 5
Online
Gender: 
Posts: 1302
God bless Nigeria!
|
 |
« on: April 03, 2010, 01:58:06 AM » |
|
So, this day finally came. It's Adim2's birthday! Hurray. appy birthday Adim2 - we love you. We need a special cake for you today.
|
|
|
|
|
Logged
|
There is a point in your life where everything can change or stay the same... it's called a "decision"
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #1 on: April 03, 2010, 05:08:13 AM » |
|
Yeah! na real special cake we go need. cheil! Adim2, u sef done dey grow old o! very soon,you go begin develop white bear-bear like gandalf own. I must say a Big CONGRATULATIONS bro!! cos u don dey almost reach where we all dey race to,which is success, and no bad belle pple go fit take that away from you cos what's in you is greater than what's in the world. HAPPYBUFDAY,BIRTHDAY and EVERYTHINGDAY(Including xterday in advance  ) Bro. Hmmm! today na chics lucky day cos dem go hammer chicken laps die. Abeg bros! na for where boys go celebrate am cos i known say e go hot pass faya? and make u make sure say,there is enof ogobrukungwo for d boys only and enof palmwines for d babes only. Once again,HaPpY BiRtHdAy!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Com. Oz
Global Moderator
Hero Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 940
No G.U.T, No GLORY!!
|
 |
« Reply #2 on: April 03, 2010, 07:29:05 AM » |
|
Adim2, will forgive you for dating the same girl as me(ROFLOL) Happy birthday
|
|
|
|
|
Logged
|
He who dares WINS!!
|
|
|
Amy N
Let's crawl back to love
Sr. Member
  
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 271
|
 |
« Reply #3 on: April 03, 2010, 07:40:28 AM » |
|
UNBELIEVABLE!!! So it's ur birthday how time flies.well i hav a song 4 u,(singing]uhm...not now,anyway HAPPY BIRTHDAY!!!
|
|
|
|
|
Logged
|
If u can visualize it,u can actualise it.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #4 on: April 03, 2010, 09:18:04 AM » |
|
Adim2, will forgive you for dating the same girl as me
 Adim2 shey na truuuuue?? u collect oz babe??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
Com. Oz
Global Moderator
Hero Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 940
No G.U.T, No GLORY!!
|
 |
« Reply #5 on: April 03, 2010, 12:22:45 PM » |
|
O boy, my guy fall my hand oooo
|
|
|
|
|
Logged
|
He who dares WINS!!
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #6 on: April 03, 2010, 19:41:48 PM » |
|
Chei! diz is unbelievable mehn! adim2 fit do diz kind thing to u? chei! Aaaalu! abomination!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Kriz
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 7
|
 |
« Reply #7 on: April 03, 2010, 20:50:19 PM » |
|
Nna na wooooooo. d BIRTHDAY con folo Easter com. OMO NNA NA GODDDD
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
gentleemmy
'In a little corner' - My World
Hero Member
   
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 815
I aim for the Zenith cos dat's where I belong.
|
 |
« Reply #8 on: April 03, 2010, 21:38:41 PM » |
|
Happy birthday to the big brother. I wish you a very happy bday celebration and the great blessings of Easter.
|
|
|
|
|
Logged
|
***Good trees bear good fruits***
|
|
|
Samkelvin
The whizkid
Sr. Member
  
Karma: 0
Online
Gender: 
Posts: 391
|
 |
« Reply #9 on: April 04, 2010, 00:24:29 AM » |
|
Hapi birthday man. You have been such a rare gem on this exquisite forum!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Be the best!
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #10 on: April 06, 2010, 22:17:24 PM » |
|
see me dey kurm late for my birthday wish. All tanx to no internet connect
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #11 on: April 07, 2010, 12:05:31 PM » |
|
Hehehehe! na no internet you channel d thanx to 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #12 on: April 07, 2010, 12:35:37 PM » |
|
@eji
U na my man, i wish say we go fit yarn or see anyway i dey pray say diz year u go become lion like me. no panic babe GOD dey ur back
@samkelvin U've both spice into the forum and ur contributions are mind wow
@gentleemmy dat's name of my younger broda. u r too much. when i kurm to school, I will try and see u
@kriz tanx, i want to see more contribution from you
@Amy beta fine tone your voice now becox u will sing dat song of urs when i c u in department.
@com oz I think say na private issue, haba
@Oga na u too much pass
The annoying thing was that my internet connection was disconnected on friday to make mata worst Nepa no come bring lite till today. But i happy well well becos chelsea beat man u like small pikin
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
ugo banks
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Posts: 347
I.C.O.N....BE WISE AND THINK RIGHT.
|
 |
« Reply #13 on: April 07, 2010, 13:18:06 PM » |
|
happy birthday 2 u ...oga admin. may d Good Lord bless u and grant u all that u wish for urself and always remember say we love u in this our house...once again...happi buff-day!!!
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #14 on: April 07, 2010, 19:56:51 PM » |
|
i happy well well becos chelsea beat man u like small pikin
I just love that part guy! you need to cum see how man-u fans dey cry like small pikin for my area,hahaha,we teach them big lesson of dere live.Next time dem meet us,dem go salute us wella.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #15 on: April 10, 2010, 23:59:35 PM » |
|
A happy bday to u dear.I wish u many more years...
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
dejo4u
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 159
Believe in God
|
 |
« Reply #16 on: April 12, 2010, 23:03:32 PM » |
|
Oga adim, na you biko! Today na your day, do shakara! Happy birthday my brother! I wish you more fruitful years ahead. I am waiting for my own cake o! Because, I can't afford to miss it.
|
|
|
|
|
Logged
|
Hard work is the road to success
|
|
|
Okwyjesus
I REMAIN MY HUMBLE SELF
Global Moderator
Sr. Member
   
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 408
madly in love with the GALILEE MAN
|
 |
« Reply #17 on: April 14, 2010, 22:33:46 PM » |
|
Hv bn busy connecting 4 job. Hapi birtde boy.
|
|
|
|
|
Logged
|
when you open your mouth, you define how stupid or wise you are.
|
|
|
|
|
|