shyman
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 102
|
 |
« Reply #40 on: March 04, 2010, 08:42:39 AM » |
|
attention all!!!!!!!!!!!! Adam and Eve chop apple their eye come open say them naked.. Abeg i go dey chop apple well well make my eye fit open wella........ I need to dey see things ooh....... Any info about where i go see dat apple make una halla me............
|
|
|
|
|
Logged
|
Dnt let ur mistakes hunt you down, rather make it a steping stone in attaining ur goals.
|
|
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #41 on: March 04, 2010, 11:05:27 AM » |
|
@shyman wetin u wan seeeeeeee
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #42 on: March 04, 2010, 11:20:05 AM » |
|
@kabuore...abeg helip me ask am ooooo!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Lorddozzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 41
|
 |
« Reply #43 on: March 04, 2010, 11:29:07 AM » |
|
Check the apple at the garden of Eden!
|
|
|
|
|
Logged
|
Try to be better than yourself.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #44 on: March 04, 2010, 11:29:11 AM » |
|
attention all!!!!!!!!!!!! Adam and Eve chop apple their eye come open say them naked.. Abeg i go dey chop apple well well make my eye fit open wella........ I need to dey see things ooh....... Any info about where i go see dat apple make una halla me............
Ok, i go help u....em! if u fit go em!....madam toitoi shop, u go see am buy...both d one wey they give inspiration on how to make woman folo u and the one wey go make u to see.Even if them wear cloth, ur eye go still they see.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #45 on: March 04, 2010, 13:54:58 PM » |
|
eji EFCC go soon start to dey find u cos u wan start to dey open people eye so their eyes go dey penetrate pockets, bags, even person hmmm hmmm
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #46 on: March 04, 2010, 16:16:00 PM » |
|
 ....aaah! my hand no they there o! i jst wan help am for directions.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Lorddozzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 41
|
 |
« Reply #47 on: March 04, 2010, 16:28:39 PM » |
|
Actually the fruit opens the eyes, becos that was how adam & eve saw that they are naked. I don't think the fruit exists again, becos if it still exists ha many people go turn to inspectors! Their eyes go open like ejibond and kabuore eyes.
|
|
|
|
|
Logged
|
Try to be better than yourself.
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #48 on: March 04, 2010, 18:01:33 PM » |
|
>lordozzy u nko? Ur own eye no open?
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #49 on: March 04, 2010, 18:02:29 PM » |
|
>lordozzy u nko? Ur own eye no open?
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #50 on: March 04, 2010, 18:11:05 PM » |
|
@wando abeg thank u jareee! d guy eye don open pass im eye socket na im he wan knw how many pple wey their eye don open 4here.dat na y im start dis thread...Lorddozzy! shey no be so? anyway i knw say u go denie am.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #51 on: March 04, 2010, 18:53:39 PM » |
|
Na im be say im eyes don open sotay im dey see oda ppl eye.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
dejo4u
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 159
Believe in God
|
 |
« Reply #52 on: March 04, 2010, 18:59:05 PM » |
|
Ok, i go help u....em! if u fit go em!....madam toitoi shop, u go see am buy...both d one wey they give inspiration on how to make woman folo u and the one wey go make u to see.Even if them wear cloth, ur eye go still they see.
@ ejibond, why you no go then come tell us how the fruit taste; abi you be director?
|
|
|
|
|
Logged
|
Hard work is the road to success
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #53 on: March 04, 2010, 18:59:49 PM » |
|
Na im be say im eyes don open sotay im dey see oda ppl eye.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #54 on: March 05, 2010, 17:39:12 PM » |
|
@ ejibond, why you no go then come tell us how the fruit taste; abi you be director?
shooo! shey no be him say he want directions? ehen! i don give am naa! so why una dey query me naa?? oookaaay!! u sef want d apple abi? u for talk am straight naa instead of to they shy and they beat around d bush.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #55 on: March 06, 2010, 13:28:03 PM » |
|
abiiiiiii oh
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
Lorddozzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 41
|
 |
« Reply #56 on: March 06, 2010, 17:21:43 PM » |
|
My eyes no open oh!
|
|
|
|
|
Logged
|
Try to be better than yourself.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #57 on: March 06, 2010, 17:51:32 PM » |
|
My eyes no open oh!
I talk am! i talk am say u go denie am...
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #58 on: March 07, 2010, 10:40:26 AM » |
|
>Lordozzy so finally u no fit convince this honorable house and prove beyond all reasonable doubt say apple na d forbidden fruit.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #59 on: March 07, 2010, 13:47:09 PM » |
|
@Wandodo whch oda conviction...oh! i mean confusion...No!! i mean confliction...oh! mistake, i wan say convultion...error! i wanted to say constitution....kai! big error! i mean to say contribution....em! consideration...error! i mean constipation...mistake! i mean consultation...no no no! i mean contradiction...anoda error! i mean converification....hmm!! anoda mistake again! i mean confirmation...chai! anoda error, i wan say convincintion!! Nna mehn! i go stop to they baf with con con o! Make i use em! em! em!! prove...Ehen! I say whch oda prove u need again when Bible don already tell us say na apple be d 4bidden fruit?huh!!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|