ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #20 on: March 02, 2010, 01:25:22 AM » |
|
>Don4men i object to ur saying that red apple is the 4biden fruit. There is no where u can find the 4bidden fruit in this generation. It is only Adam & eve hu tasted of it. Moreover, the garden of eden in which the fruit was in, was declared 'out of bounds' to man thousands of years ago.
make u no talk waitin u no knw o! cos dat don4men, i dey fear dat im post o! u knw if na im be dat thing wey convince eve to taste dat fruit? dat im name sef dey sound like DOOM 4 MEN for my ear o! men make una dey careful o!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #21 on: March 02, 2010, 06:59:38 AM » |
|
News ke! Na 4 Where na? make i follow come listen.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #22 on: March 02, 2010, 08:22:49 AM » |
|
@Wando I am just listening to this interesting debate. I wouldn't mind being the moderator.
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #23 on: March 02, 2010, 08:58:24 AM » |
|
>smartfrank oya begin moderate naa.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #24 on: March 02, 2010, 09:12:05 AM » |
|
Oya make una dey debate, me I go dey moderate
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
|
|
Lorddozzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 41
|
 |
« Reply #25 on: March 02, 2010, 10:14:22 AM » |
|
I think i suspect "Apple" as the forbidden fruit, becos i was just reading bible stroy book, and the picture of the fruit they drew as forbidden is an apple.
|
|
|
|
|
Logged
|
Try to be better than yourself.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #26 on: March 02, 2010, 10:32:39 AM » |
|
So apple don bcom eye opener abi?
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #27 on: March 02, 2010, 11:01:59 AM » |
|
So apple don bcom eye opener abi?
Ask am oooooh.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #28 on: March 02, 2010, 11:12:38 AM » |
|
If na apple be the forbiden fruit, e mean say ppl still dey open eye. Some churches even dey plant eye opener for their premises.
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #29 on: March 02, 2010, 11:51:23 AM » |
|
>lordozzy go chop apple den com bak com tell us d reaction.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #30 on: March 02, 2010, 12:09:56 PM » |
|
>lordozzy go chop apple den com bak com tell us d reaction.
shoo! Which reaction u go expect. Im eye go open naa.
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #31 on: March 02, 2010, 12:10:39 PM » |
|
>lordozzy go chop apple den com bak com tell us d reaction.
shoo! Which reaction u go expect. Im eye go open naa.
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #32 on: March 02, 2010, 12:55:41 PM » |
|
No be all apple they open eye except d one wey dey garden of eden.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #33 on: March 02, 2010, 13:01:38 PM » |
|
Proph eji, ho u take knw?
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #34 on: March 02, 2010, 14:20:37 PM » |
|
>ejibond gbam! Thank u.
>smartfrank na true naaw
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
Lorddozzy
Newbie
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 41
|
 |
« Reply #35 on: March 02, 2010, 20:23:56 PM » |
|
If you think it's a lie, go and ask Gen. Abacha. No be apple he chop? @smartfrank which church they plant red apple for their premesis? name them.
|
|
|
|
|
Logged
|
Try to be better than yourself.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #36 on: March 02, 2010, 20:37:02 PM » |
|
@lorddozy waiting make we ask gen abacha and 4 where we fit see am??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #37 on: March 02, 2010, 20:59:48 PM » |
|
>ejibond gbam! Thank u.
>smartfrank na true naaw
Now wey we knw say na d apple wey they garden of eden dey open eye,shey dat one con mean say those pple wey don open eye, don unknowly eat d apple? bcos d rate wey we d youth dey open eye nowadays, e dey surprise me o! sumhow,dem don smuggle dat apple enter dis world con mix am with gud apple dey sell. I they sure say na 4 university dem dey sell dat apple pass.bcos a gud girl or boy wey they always do gud for house, once he/she don gain admission for university con leave house go sku,by d time wey dem go return bak home frm sku,u go notice say dem don change completely con open eye.that time,things wey them no they do b4 dem gain admission,dem go begin to do am.....
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #38 on: March 03, 2010, 10:13:43 AM » |
|
me no go chop apple again ohhhhhhhh
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #39 on: March 03, 2010, 10:23:04 AM » |
|
why naa??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
|