Michealinz
Newbie
Karma: 0
Offline
Posts: 13
|
 |
« on: February 28, 2010, 19:40:32 PM » |
|
It's ovious that since this year,most of Franco boys find it diffcult,mostly after the riot,to take their bath let alone cooking due to inadquate of water supply. The worst part of it,is that the school management is adamant to this situation,they are doing nothing about it. Few days from now,new semester will began,ok come to think of it that,grate NIGERIAN students will be attending lecture without taking their bath...infact e bi say they..w..t mo. Kush
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #1 on: February 28, 2010, 19:52:43 PM » |
|
O M G! Its seems Oga bat is @ it again. Na water he wan take dey do stingy? Kai! But come o, how dem com dey take manage na without water?
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #2 on: February 28, 2010, 20:59:49 PM » |
|
hmmm!! maybe na waitin dem wan take purnish student for d rioting 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Mr Token
Jr. Member

Karma: -2
Offline
Gender: 
Posts: 51
|
 |
« Reply #3 on: February 28, 2010, 21:19:48 PM » |
|
We in unec have been buying water 4 everytin we do and we neva shout,u way neva c anytin na him wan ginjah.if i slap u.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
ELDINO
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 268
"Kum chill wit me"
|
 |
« Reply #4 on: February 28, 2010, 21:43:03 PM » |
|
We in unec have been buying water 4 everytin we do and we neva shout,u way neva c anytin na him wan ginjah.if i SLAP u.
 ???BROS TEL AM O-O!! 
|
|
|
|
« Last Edit: February 28, 2010, 21:53:11 PM by ELDINO »
|
Logged
|
"I'M BORN 2 WIN;THAT'S WHY AM UNSTOPPABLE AND CAN'T FAIL"
|
|
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #5 on: February 28, 2010, 23:27:16 PM » |
|
@mr token easy on him pls. Dont "chow" him, he is not a c*i*k.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #6 on: February 28, 2010, 23:41:57 PM » |
|
shooo! Ma guy, whch one u dey naa?? u dey laf,vex con dey faji d same time. abi sey na suffering and smilling b dis one? or shey na smilling,angrying and fajiying u dey?
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #7 on: March 01, 2010, 00:06:33 AM » |
|
@ejibond na mixed feelings dem dey call dat 1.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #8 on: March 01, 2010, 00:09:53 AM » |
|
Oyana!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #9 on: March 01, 2010, 00:40:53 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #10 on: March 01, 2010, 00:45:06 AM » |
|
Hmmmm!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #11 on: March 01, 2010, 01:04:32 AM » |
|
@ejibond u don dey hmmm na.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #12 on: March 01, 2010, 01:08:23 AM » |
|
Na u teach us na!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #13 on: March 01, 2010, 04:08:39 AM » |
|
I no teach u to use am on my post.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #14 on: March 01, 2010, 10:09:13 AM » |
|
@Wando The most important thing ir that you taught us how to hmmm.
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #15 on: March 01, 2010, 10:18:42 AM » |
|
hmmmmmmmmmmmmmmmmm
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
Masterwhiz
Christ in me, the hope of GLORY
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 131
Undeniably Gifted, Blessed beyond a Curse
|
 |
« Reply #16 on: March 01, 2010, 11:07:57 AM » |
|
ah ah, why is everybody hmmmm..ing is there a humming competition going on in the house?
|
|
|
|
|
Logged
|
Only two people can stop your destiny U and God. He is already on your side so make your life what you wish and you will see it as you desire.
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #17 on: March 01, 2010, 11:17:01 AM » |
|
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #18 on: March 01, 2010, 11:26:17 AM » |
|
>kabuore stop abusing the hmmm... Or i'll start a campaign tagged "war against misuse and abuse of hmmm."
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #19 on: March 01, 2010, 11:45:02 AM » |
|
ok i will stop bt don't start d campaign ohhhhhhh cos i will report dat u tot us
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
|
|
|