Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #60 on: March 07, 2010, 19:07:14 PM » |
|
Eye opening syndrome na.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
|
gentleemmy
'In a little corner' - My World
Hero Member
   
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 815
I aim for the Zenith cos dat's where I belong.
|
 |
« Reply #61 on: March 08, 2010, 16:58:27 PM » |
|
I no come understand this thing oo. Wando and Eji don dey compete for one kain degree wey I no know, now na who chest fat pass na im dem wan showcase.
Watching to know who wins @ last
|
|
|
|
|
Logged
|
***Good trees bear good fruits***
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #62 on: March 08, 2010, 19:20:52 PM » |
|
 Na wando na im say he wan see haw flat ma belle be.na im i con upload am.if wando upload im own baa,una go see say im own don big pass OBJ own con dey ready to burst(explode).d guy they hammer beer pass a whole nigeria wey be country.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Amy N
Let's crawl back to love
Sr. Member
  
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 271
|
 |
« Reply #63 on: March 09, 2010, 19:12:27 PM » |
|
Lol,competion.
|
|
|
|
|
Logged
|
If u can visualize it,u can actualise it.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #64 on: March 11, 2010, 16:04:51 PM » |
|
@AmyN No be competition atall. d guy get award for "afo beer"
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #65 on: March 13, 2010, 11:13:46 AM » |
|
afo beeeerrrrrrrrrr
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #66 on: March 13, 2010, 11:34:23 AM » |
|
afo beeeerrrrrrrrrr
Aaaaaaah brain!! where on blue round moda fada planet earth have u been??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #67 on: March 15, 2010, 22:11:31 PM » |
|
tomoro dem go give me my professorship degree. I dey invite una for my inaugural lecture
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #68 on: March 16, 2010, 03:50:30 AM » |
|
@Adim2 Do u really mean it??
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Engr. Dayco
Dayco De Medico.
Sr. Member
  
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 291
Telecom Engr.
|
 |
« Reply #69 on: March 16, 2010, 17:54:44 PM » |
|
I wan beg una plsss pls and pls. I really get one thing wey dey confuse me....Which one bi say i dey see feminine avatar while na guys dem get am.....Una dey deceive pple here ooh....Nobi say i call pesin name ooggghh!
|
|
|
|
|
Logged
|
CEO- * * *MEDICO CYBER WORLD™®* * *©2013| ¤D ¤A ¤Y ¤C ¤O ¤NIG. ¤LTD¤
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #70 on: March 16, 2010, 18:32:20 PM » |
|
@Dayco I no undastand waiting u mean o! abeg xplain more make i undastand.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #71 on: March 19, 2010, 18:39:24 PM » |
|
>ejibond ur own be say na ogogorobrutungwo, kai-kai, name it.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #72 on: March 20, 2010, 00:15:43 AM » |
|
|
|
|
|
« Last Edit: March 20, 2010, 00:20:37 AM by ejibond »
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #73 on: March 20, 2010, 09:24:26 AM » |
|
>ejibond abi i lie?
|
|
|
|
« Last Edit: March 20, 2010, 09:27:11 AM by Wando »
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #74 on: March 20, 2010, 16:46:26 PM » |
|
@wando U lied ...from ya previous post,u say my own na.... ogogorobrutungwo, kai-kai, name it.
Now! make i answer am one by one.i neva hear of ogogorobrutungwo b4  ....except for ogobrukungwo 2.kai-kai no be drink but na appreviated word, meaning"Kick Against Indiscipline  ...but u con echolise am  3. U say name it,Now make i name it and claim it....ma own na just fruit juice 
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
gentleemmy
'In a little corner' - My World
Hero Member
   
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 815
I aim for the Zenith cos dat's where I belong.
|
 |
« Reply #75 on: March 20, 2010, 22:05:29 PM » |
|
Sory 4 peeping
|
|
|
|
|
Logged
|
***Good trees bear good fruits***
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2403
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #76 on: March 21, 2010, 12:32:55 PM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
machina
|
 |
« Reply #77 on: November 04, 2010, 08:23:40 AM » |
|
i just take that as a 'YES', cos, if you turn out to be their choice during the friendship, it turns out to the relationship you requested earlier. but IF you fail to get it right with them it remains D friendship or even dies....
|
|
|
|
|
Logged
|
Any student that has just been addmited into med-lab or any oda dept in health/medical sci. Who needs my assistance should pm me his no so he wil mine. U'r all welcom.
|
|
|
Ijecs
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 166
|
 |
« Reply #78 on: November 12, 2010, 21:57:21 PM » |
|
U guys need 2 be whooped , phrone they tell una sey make una bring una suggestions 4 topic wey in post,Na so una kon leave topic wey una suppose talk about they campaign 4 prof and if possible V.c.
|
|
|
|
|
Logged
|
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #79 on: December 11, 2010, 02:29:06 AM » |
|
no mind them
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
|
|
|