Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #20 on: February 25, 2010, 18:13:46 PM » |
|
Wat ever be dat thing wey u dey eat wey dey sweet ya mouth make u no finish am o! bring our own share come.
na left over be dat o.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #21 on: February 25, 2010, 19:49:39 PM » |
|
hmmm! how u take knw?
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #22 on: February 25, 2010, 23:12:39 PM » |
|
Abeg whether na left over or left under make e bring am
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #23 on: February 25, 2010, 23:53:31 PM » |
|
@smartfrank, Ok naw. I don chop suya remain. U dey interested? @ejibond, na so e be. no be me talk am.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #24 on: February 25, 2010, 23:55:07 PM » |
|
@smartfrank, Ok naw. I don chop suya remain. U dey interested? @ejibond, na so e be. no be me talk am.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #25 on: February 26, 2010, 07:31:18 AM » |
|
U think say Jesus no knw wetin him dey do when him tell him disciples say make dem gather the left over after feeding 5000 ppl?
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #26 on: February 26, 2010, 07:40:12 AM » |
|
@smartfrank....abeg helip me tell am o! ryte now,na admin2 i dey wait for.if im come here without our own share of the thing baa, i go sue am to court for doing us longthroat.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #27 on: February 26, 2010, 15:22:09 PM » |
|
@ejibond na oga phronesis court?
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #28 on: February 26, 2010, 15:29:16 PM » |
|
yeah!
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #29 on: February 26, 2010, 16:23:29 PM » |
|
Oya naaw.
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #30 on: February 26, 2010, 17:16:10 PM » |
|
u sure say im neva finish am sooo?
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #31 on: February 27, 2010, 01:08:48 AM » |
|
@ejibond wetin neva finish?
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
DJ Gbala
Senior
Global Moderator
Sr. Member
   
Karma: -2
Offline
Gender: 
Posts: 417
"Shit Happens"
|
 |
« Reply #32 on: February 27, 2010, 08:39:52 AM » |
|
I doubt if any tin gud cud cum out of dat guy.
|
|
|
|
|
Logged
|
Be careful of what you wish for, for it just might come true.
|
|
|
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
   
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 1085
The World's greatest
|
 |
« Reply #33 on: February 27, 2010, 09:13:39 AM » |
|
@dj gbala i am also in doubt
|
|
|
|
|
Logged
|
U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
|
|
|
|
|
|