ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #20 on: February 16, 2010, 15:37:12 PM » |
|
I wish you resourceful more years-with the subtraction of bato okoros.
Bato okoros?? hmmm! or maybe u wanted to say bato okoro soup. Come to think of it,me i no knw if he sabi cook okoro soup.So ,no wahala if u subtract him okoro soup....Infact subtract all.
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #21 on: February 16, 2010, 23:28:35 PM » |
|
Hmmm! u are close but not 2 close.....
I talk am. I know say you know say I know say I know your age. But no worry. the thing wey I dey try yarn be say, U don grow now.
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
Amy N
Let's crawl back to love
Sr. Member
  
Karma: 1
Offline
Gender: 
Posts: 271
|
 |
« Reply #22 on: February 17, 2010, 00:30:06 AM » |
|
Hapi birthday got past boys(Ejibond and Stincollins) as una dey enter the den of lions and lionesses, eh, God no go let any lioness deceive una to miss una goals.
lol,u wish.
|
|
|
|
|
Logged
|
If u can visualize it,u can actualise it.
|
|
|
|
Smartfrank
|
 |
« Reply #23 on: February 17, 2010, 05:41:57 AM » |
|
Bato okoros?? hmmm! or maybe u wanted to say bato okoro soup. Come to think of it,me i no knw if he sabi cook okoro soup.So ,no wahala if u subtract him okoro soup....Infact subtract all.
if to say i dey receive $1 every time wey u chuck Bartho some yans, i for don hamma pass Carlos Slim Helu of Mexico
|
|
|
|
|
Logged
|
If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
|
|
|
Yuddie
Full Member
 
Karma: 2
Offline
Gender: 
Posts: 172
My CRITICS aint seen nothin yet
|
 |
« Reply #24 on: February 17, 2010, 08:51:54 AM » |
|
Its a belated b'day greeting bt plz jst take me as I am. Wshn both of u fulfillment in ur endeavorz.MayGOD bless U Richly.
|
|
|
|
|
Logged
|
Never Argue With A Fool,People Might Not Notice The Difference!!
|
|
|
|
|
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: -3
Offline
Gender: 
Posts: 1236
|
 |
« Reply #25 on: February 17, 2010, 09:22:59 AM » |
|
Amen
|
|
|
|
|
Logged
|
Break every commandment. But don't break the 11 commandment
|
|
|
Masterwhiz
Christ in me, the hope of GLORY
Full Member
 
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 131
Undeniably Gifted, Blessed beyond a Curse
|
 |
« Reply #26 on: February 17, 2010, 09:35:20 AM » |
|
|
|
|
|
|
Logged
|
Only two people can stop your destiny U and God. He is already on your side so make your life what you wish and you will see it as you desire.
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #27 on: February 17, 2010, 09:54:41 AM » |
|
I talk am. I know say you know say I know say I know your age.
Chaai my brain don dey turn star like cartoon........
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #28 on: February 17, 2010, 09:58:53 AM » |
|
Amen
I claim am back cos na me get am...
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #29 on: February 20, 2010, 13:25:00 PM » |
|
@ejibond make we share am nowwww
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
   
Karma: 4
Offline
Gender: 
Posts: 2405
ONE LOVE!!
|
 |
« Reply #30 on: February 20, 2010, 13:30:04 PM » |
|
Ok,no wahala
|
|
|
|
|
Logged
|
Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....click HERE
|
|
|
kabuore
Sr. Member
  
Karma: 0
Offline
Gender: 
Posts: 319
i gat d boom boom poow
|
 |
« Reply #31 on: February 20, 2010, 13:36:20 PM » |
|
thank u!!
|
|
|
|
|
Logged
|
don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
|
|
|
|
|
|