Three friends were arguing with one another, one certain day about who was funnier amongst them , it seemed that no one was going to win the arguement so they decided that who so ever could make the most hilarious statement would win the arguement, come see yans now!!!!
FIRST FREIND: UNA think say una sabi crach joke shey? ok una fit believe say" i see president obama on top okada for ajegunle as e dey chop guguru and ekpa with pure water."
SECOND FREIND: FOR ur mind now u don crack joke shey?? ok the time wey "i go red sea hotel 4 desert i see president umaru ya'ardua wey e carry 6 women only am, dem con dey tell us say e dey sick while my guy dey rock life 4 inside desert"
THIRD FREIND: OK!!! una won prove smart shey

una go hear am 2day i see president George Bush wey e dey down "shepe" with "choko" with osama and sadam 4 for 9th mile.
Ah!!!! pls help me 2 judge amongst these ......

? who is funnier before they think of something else!!!!!