BARTHO'S FINAL INSPIRATION!(DISC2)
Continues frm disc1....
BAT:Ogobruku waitin?
FRD:Ogobrukungwo naa!
BAT:No! No!! No!!! i no fit do dat one.sey u...(fone ringing)hello!<bartho where are u?>..Am in town!anytin?..<Der is trouble o>..whch trouble again?<tins has goten out ofhand,d sku ve been closedown due 2 d damages done by d unrest stdnt,d minister of education is asking questions.Bartho! u are wanted o!>..am wanted? CHAI!!!(he drops d call)
FRD: Y u shout?
BAT: CHAI! CHAI Ooo!!
FRD:bartho! waitin naa? waitin hapen?dem kill person?
BAT:shit! shit!!
FRD:madam! wey ur toilet? bat wan shit..
BAT:Dis is no time 4jokes,am in deeper shit now dan ever..look! i must go(leavin)
MAD:Bartho! abeg wait o! who go pay 4my goat wey u kill?
BAT:goat &me whch one dey important pass?
MAD:Aaaah! me i prefer my goat o! cos na d pikin wey e dey born dey fetch me moni o!
BAT:Fine! if i come back i go pay u ur moni(he leaves)
few days later,bartho arrive bak @d bar..
FRD:aah! d VC 4 both sku &dis bar done come..MaDam!abeg bring us ogogoro make bat take cool bodi?
BAT:O yes! i must celebrate 4now cos i don save my head small.
FRD:Eeehen! make u halla me as evrytin tak go.
BAT:Well! wen i got der,i met d minister of education,So i told him dat der were no increament on sch fee,dat d stdent involved in d rampage were used by sum element in d versity comunity to cause disorder,backingup der action wit d socaled fee increament.
FRD:

chai! bartho! so u sabi nack grammer like dis?kai! i go meet u make u teach me.

MAD:(interupt)look bartho! all dis gramer wey u dey speak no concern me.waitin concern me na my moni.
BAT:Chai madam! u 2 like moni o!sey u no dey hapi to see me?
MAD:shoo! y i no go hapi?atleast i knw say u go pay me my moni so,i dey hapi weliweli.
BAT:So, how much b ur moni?
MAD:wait make i calculate am..ummh! d goat na 30k,d..
BAT:30waat?
MAD:wait make i finish naa! ummh! d pikin d goat carry dey 12 &each na 10k makin 150k.
FRD:madam u b thief.
MAD:Just close ur mouth cos e no concern u.
BAT:Ok,madam hw u take knw say d pikin dey 12?
MAD:shoo! no b me get my goat? my goat dey born notless dan 12pikin 4me evry6 month.
BAT:Ok,to settle evrytin,make u carry ur goat go lab make dem check if d pikin reach 12 b4 i pay u.
FRD:GBAMMM!!
MAD:bartho! bartho! i no like am o! make u pay me my moni o!
(bat&frd leavin)
MAD:pay my moni o!
FRD:Na u hold ur sef,go do lab test 4ur goat b4 we pay u.
MAD:mechu onugi u dis anuewu.
THE END