UNIVERSITY OF NIGERIA COMMUNITY
To Restore The Dignity of Man
Welcome, Guest. Please login or register.
February 08, 2012, 16:22:58 PM
Home AfricaEd.com UNN.EDU.NG PHOTO GALLERY Calendar Login Register

UNIVERSITY OF NIGERIA COMMUNITY | GENERAL COMMUNITY | General Discussions | Jokes | Topic: If u wish to laugh,click here!
Pages: 1 2 [3] 4 5 ... 8   Go Down
Print
Author Topic: If u wish to laugh,click here!  (Read 6475 times)
0 Members and 2 Guests are viewing this topic.
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
*****

Karma: 4
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 2403

ONE LOVE!!

View Profile
« Reply #40 on: February 04, 2010, 09:58:11 AM »

 BARTHO'S INSPIRATION(part 1)
Few mnth after Bartho was made vc,he walks into a local bar very worried.then a frd aproach him:
FRD:Bat bat!... Huh? shoo! y ur face b like gorila face naa?
BAT:Am in deep shit mehn!
FRD:Shit kwa! who give u shit chop?
BAT:No! i mean,i dey 4 big problm.
FRD:oya na! halla me waitin b d prblm.
BAT:after dem make me vc,i just dey travel in &out to find money to settle my godfada dem
FRD: Huh? ur god papa?
BAT: Sad No! i mean dose wey put me in...look i no even knw y i dey tell u self.
FRD: Smiley No vex naa! i just dey joke...ok, na like how much u dey own ur godpapa dem.
BAT:Nna! no be small money ooh.
FRD:chai! so waitin u wan do now?
BAT:I never knw yet...
FRD:U knw what?...u no need to worri again.waitin u just need ryte now na to shark either NGWO,OGOGORO or BRUKUTU.
BAT: Huh? waitin dey worri u? i tell u say i dey 4 deep shit,waitin u fit advice me na to shark ogogoro,brukudu or ngwo! whch kind friend u be self?how all dat thing fit fetch me money?
FRD:ma guy,make u cool dwn.see,if u try dose thing wey i tel u,u go get idea on waitin to do to get money sharp sharp...me i dey try am and e dey work 4me weli weli.
BAT:u sure?
FRD:u no trust me again?
BAT:hmmm! oya naa.
FRD:(calls on d madam)madam toi toi! abeg bring us 1 galon of Ngwo make we take culu bodi.

Few days later,bartho rushed into d local bar very happy...

FRD: Huh? shoo! dis one wey u just rush enter here wit dis ugly laugh wey dey ur face...u win jackpot?
BAT: Smiley infact,na more dan jackpot i win ooh.
FRD: Abeg,nark me tory, waitin hapen......

TO BE CONTINUED.........
Logged

Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....clickHERE
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
*****

Karma: 1
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1085

The World's greatest

View Profile
« Reply #41 on: February 04, 2010, 10:31:04 AM »

men! this is cracking.
Logged

U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
kabuore
Sr. Member
****

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Female
Posts: 319

i gat d boom boom poow

View Profile
« Reply #42 on: February 04, 2010, 11:06:34 AM »

hahhaahahhah he actually won more dan a jackpot and he is in a deeper shit now... hehehehehehi laugh in spanish.
Logged

don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
*****

Karma: -3
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1236

View Profile
« Reply #43 on: February 04, 2010, 15:09:02 PM »

@kabuore

which one come be spanish laugh again???
Logged

Break every commandment. But don't break the 11 commandment
raphokocha
nice thing
Jr. Member
**

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 57

View Profile
« Reply #44 on: February 04, 2010, 17:04:18 PM »

ejibond..y nt join ALIBABA and co,,...i think u are better than most of them we see on TV..keep it up
Logged

A MANS WORK IS A POTRAIT OF HIMSELF,HIS WORDS ARE A MIRROR OF HIS MIND.
raphokocha
nice thing
Jr. Member
**

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 57

View Profile
« Reply #45 on: February 04, 2010, 17:18:09 PM »

forumites in lagos...i dey salute
Logged

A MANS WORK IS A POTRAIT OF HIMSELF,HIS WORDS ARE A MIRROR OF HIS MIND.
Innocky
Newbie
*

Karma: 0
Offline Offline

Posts: 7

View Profile
« Reply #46 on: February 04, 2010, 22:43:14 PM »

Too funny 2 b a joke!
Logged
gentleemmy
'In a little corner' - My World
Hero Member
*****

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 815

I aim for the Zenith cos dat's where I belong.

View Profile
« Reply #47 on: February 05, 2010, 11:03:58 AM »

Too funny 2 b a joke!
seconded
Logged

***Good trees bear good fruits***
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
*****

Karma: 1
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1085

The World's greatest

View Profile
« Reply #48 on: February 05, 2010, 11:08:45 AM »

@Adim, Ejibond don dey take ur place o.
Logged

U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
Masterwhiz
Christ in me, the hope of GLORY
Full Member
***

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 131

Undeniably Gifted, Blessed beyond a Curse

View Profile
« Reply #49 on: February 05, 2010, 11:10:26 AM »

...good one ejibond, BUT my hand no dey there oooo.

forumites in lagos...i dey salute
We dey hail you!
« Last Edit: February 05, 2010, 11:12:23 AM by Masterwhiz » Logged

Only two people can stop your destiny U and God. He is already on your side so make your life what you wish and you will see it as you desire.
kabuore
Sr. Member
****

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Female
Posts: 319

i gat d boom boom poow

View Profile
« Reply #50 on: February 05, 2010, 12:20:33 PM »

@adim2 u ought to know cos u re d wisest gm
Logged

don't seek afta d footsteps of gr8t men rada seek wat dey sought
ejibond
It is not by my power. Greatest
Global Moderator
Award Winning Member
*****

Karma: 4
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 2403

ONE LOVE!!

View Profile
« Reply #51 on: February 05, 2010, 20:08:31 PM »

  BARTHO'S INSPIRATION(part2)
CONTINUES FRM PRT 1......

FRD:Abeg,nark me tory waitin hapen...
BAT:After i take dat ngwo finish com sleep,na so inspiration begin flow 4my head how to get money.
FRD:chail! dis one dey vry interestin ooh.abeg,waitin b d inpitation?
BAT:The inspiration enter my head make i increase advert form frm 5k to 10k..oboy! if u see how dem dey rush am without complaint baa!
FRD: Cheesy U see am! u see waitin i tell u..
BAT: Smiley kai! u be beter friend..i go reward u..see!after i don clear dat money finish,i go buy u moto...
FRD: Grin u be my man..(calls on madam)madam toi toi,abeg bring us more Ngwo make we....
BAT:(cut in)u say waitin?abeg! i want more inspiration.me, i no dey take ngwo again!
FRD: Huh? but na ngwo give u d inspiration naa!
BAT:I want anoda level of inspiration.(calls on madam)madam toy toy,make u leave ngwo,bring me ogogoro..
FRD: Grin Grin kai! u be sharpman ooh! madam bring me ogogoro too jaree!
  (curtain falls)

Few days later,bartho rushed into d bar with heavy smile. FRD:(jumpup with fear frm his sit&later discover it was bartho) Sad u wan kill person?
BAT:shoo! waitin i do naa?
FRD:u no see as u rush enter like thief...i don tel u b4 say smile no fit u atall..see as ur face con wowo like indian ojuju.
BAT:if na style u de take insult me,make u stop am ooh!
FRD:oya sorry..so,waitin hapen dis time?
BAT: Cheesy abeg, make una rejoice with me.
FRD: Huh? rejoice? ur wife born?
BAT:na waa 4u ooh! ok see, as i nark dat ogogoro finish,na im more inspiration con enter my brain to increase acceptance fee to 25k..oboy! if u see as dem rush am without complain baa!
FRD:oboy! con imagin how many tausand wey go pay am..no be small moni ooh!
BAT:believe me.
FRD:kai! na gudtin to be oga ooh.
BAT: Cheesy yes o! na gudtin to be oga and to dey shark ogogoro..
FRD: Grin Grin Grin u too much!(call on madam) Madam! bring us more ogogoro to shark jaree!
BAT:No! madam make u mix Ngwo with ogogoro and brukutu com 4 us.
FRD: Cheesy Oboy! na super inpitation u go get ooh..
BAT: Grin Grin Grin yes! i need sharp moni.

TO BE CONTINUE......
Logged

Cleanliness is next to godliness.How clean is ur heart?....clickHERE
F-GENESIS
Sr. Member
****

Karma: 1
Offline Offline

Posts: 354

I AM UNIQUE!

View Profile
« Reply #52 on: February 05, 2010, 21:32:21 PM »

I cant wait before i hear the super inspiration. O boy u to much. 
Logged
Wando
S.A.N.
Award Winning Member
*****

Karma: 1
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1085

The World's greatest

View Profile
« Reply #53 on: February 05, 2010, 22:43:44 PM »

Ejibond, u fit write play on this stuff o. LOL
Logged

U don't need to be great to start; however, u can start to be great.
Amy N
Let's crawl back to love
Sr. Member
****

Karma: 1
Offline Offline

Gender: Female
Posts: 271

View Profile
« Reply #54 on: February 05, 2010, 23:47:36 PM »

Lol,I can't wait to see the part 3 of this joke.
Logged

If u can visualize it,u can actualise it.
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
*****

Karma: -3
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1236

View Profile
« Reply #55 on: February 06, 2010, 00:59:06 AM »

me I am waiting for the part four.
Logged

Break every commandment. But don't break the 11 commandment
adim2
The Wisest
Global Moderator
Award Winning Member
*****

Karma: -3
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 1236

View Profile
« Reply #56 on: February 06, 2010, 01:01:30 AM »

@Adim, Ejibond don dey take ur place o.

Well... wetin u want make i talk. Visit Adim2 jokes corner 4 latest. Ejibond is doing his stuff here. and I loff am
Logged

Break every commandment. But don't break the 11 commandment
F-GENESIS
Sr. Member
****

Karma: 1
Offline Offline

Posts: 354

I AM UNIQUE!

View Profile
« Reply #57 on: February 06, 2010, 09:20:28 AM »

seconded
for back na dem laff pass o!
Logged
Smartfrank
Sr. Member
****

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 483

Don't find fault, find a remedy

View Profile WWW
« Reply #58 on: February 06, 2010, 10:00:43 AM »

Keep it up guys
Logged

If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
Smartfrank
Sr. Member
****

Karma: 0
Offline Offline

Gender: Male
Posts: 483

Don't find fault, find a remedy

View Profile WWW
« Reply #59 on: February 06, 2010, 10:20:08 AM »

PLAYFUL COUPLE
Once upon a time a man was beating his newly wedded wife for not preparing his dinner early.Suddenly there was a knock on the door.
Husband: coming the door is open.
The door opened and it is the priest who wedded them.
Priest: I heard a shout while standing at the door.
Wife:we were playing
Husband:we were playing and as soon as you go we will continue the play.
Logged

If you believe that feeling bad or worrying long enough will change a past or future event, then you are residing on another planet with a different reality system
Pages: 1 2 [3] 4 5 ... 8   Go Up
Print
UNIVERSITY OF NIGERIA COMMUNITY | GENERAL COMMUNITY | General Discussions | Jokes | Topic: If u wish to laugh,click here!
Jump to:  

Powered by SMF 1.1.15 | SMF © 2011, Simple Machines
SMFAds for Free Forums